Rema – NOW I KNOW


Rema – NOW I KNOW

Advertisement

Rema – NOW I KNOW MP3 Download Free Audio

Rema NOW I KNOW is a brand new song from the talented singer and songwriter.

The new track is a vibe now out for fast download and stream on Amebo9ja Media.

Enjoy and share below:


DOWNLOAD

REMA now I know lyrics

Day-day-daytrip took it to ten

All of my trauma dey hit me from many years agoAll of my childhood I lost ’cause I wan feed familyInside my heart, so dark but my face e no dey showI no dey talk, I no dey comot, I just wan dey aloneSleeping pills no dey work, so I steady overdoseFear no go let me talk things wey do for the ones I loveEverybody too selfish to see from my angle ohDo ninety-nine but I no do one, still it’s not enough

Na now I know who dey for meAll those I love turned enemiesAnd now I know who dey for meAll those I trust turned enemies

I dey move like Messi when he dey for BarceloE get as God go bless person, dem go talk say na devil ohMe I no dey ask for favor, small time, they go talk say I dey oweNa why I dey like to dey face all my problems on my ownShe tell me make I tell her all the pains wey I always envelopeRight from my childhood, I steady dey thug with the feelings wey I dey hold (uhh)Many battles I dey fight but regardless, I’m steady on the road (ahh)Keep my guy Crayon safe for me, na ’em I tell Solo

Na now I know who dey for me (I know, ah)All those I love turned enemies (I love, ah)And now I know who dey for me (I know, for me)All those I trust turned enemies (ahh)Na now I know who dey for me (I know, I know, I know)All those I love turned enemies (ooh)And now I know who dey for meAll those I trust turned enemies

Stream video below:





Source link

Add a comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement