Rema – EGUNGUN MP3 Download + Lyrics video
Rema unveils a new track from the album tracklist dubbed “EGUNGUN”.
The latest song from Rema Egungun follows his previous tracks Ozeba, Azaman, war machine, Yayo, Hehehe, he’s among others to mention but a few.
The album Heis is now out for your attention on Amebo9ja Media you can have a look at it and download your favorites tracks.
Listen and download Egungun below:
Egungun Lyrics by Rema
Another banger
Don’t call my phone if it’s not ’bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun I no come here mukulu, look at you Can’t catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu Shebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungunE mi ni dollar earner, ope oh
E mi ni water bender, diamond all over me oh Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon Ejanla oil full my dada ooh, dada oh No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema oNormal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun I no come here mukulu, look at you Can’t catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu Shebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungunHey ebelebe-belebe-bebe (ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey) Call am, make we for dey Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke 50K dollars, use am spray, no leleDon’t call my phone if it’s not ’bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun I no come here mukulu, look at you Can’t catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu Shebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungunShebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungunEgungun Music video