Rema – BENIN BOYS Ft. Shallipopi


Rema – BENIN BOYS Ft. Shallipopi

Advertisement

Rema – BENIN BOYS Ft. Shallipopi mp3 Download Audio + Lyrics

Nigerian singer and songwriter, Rema drops a new song tagged “BENIN BOYS” which features Shallipopi who added some amazing vocals.

Benin Boys by Rema is now out for fast download and stream now on Amebo9ja media.


DOWNLOAD

BENIN BOYS LYRICS

They call me ShallipopiPluto presidoSay, say, saySay, say, saySay, say, saySay, say, say (another banger)

Touchdown Benin boys, gen-gen-genMoney yapa, money repete (confirm)Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (ayy)Santa Monica touchdown, shekens (clear road)They dey like to dey dance the legbeegbe (eh?)Na we dey bully, na we dey pepper (say)If you play with the boys, you go collectSee doings, you no fit talk say we no get (oh, ayy)

E get why dem dey call us Benin boys (confirm)We no dey make too much noise (clear road)Na we dey pull up with convoy (eh?)You know the billings wey we dey chest (okay)Many fishes in the river but na you I wan taste (say, say, say, say)Chop you and clean mouth, eat you for lunch (eh)Have you for dinner, unto the next (confirm)

See money, see am, see, see, see money oSee money, see am, see, see, see money oSee money, see am, see, see, see money o (say, say)See, see, see money o, wahalaSee money, see am, see, see, see money o (say, say, say, say, say, say)See money, see am, see, see, see money o (eh? Confirm)See money, see am, see, see, see money o (say, say, say, say, say, nor go dey)

Na we be the pride of BeninOba sef suppose give us medal o, give medal oNa my Benin brothers I go call before I call olopaa oIf anything kpa o (ayy, eh? Way)

Remy boy you can paste me your location (confirm)What is your next destination? (Say)Should I give you my direction? (Say, say, say)Touch Benin boy, you don touch the full nation (say, say)

Touchdown Benin boys (Ki-), gen-gen-gen (eh)Money yapa, money repete (confirm)Remy Ekehuan road, Shalli sapele (way)Santa Monica touchdown, shekens (nor go dey)They dey like to dey dance the legbeegbeNa we dey bully, na we dey pepperIf you play with the boys, you go collectSee doings, you no fit talk say we no get

E get why dem dey call us Benin boys (confirm)We no dey make too much noise (clear road)Na we dey pull up with convoy (eh?)You know the billings wey we dey chest (okay)Many fishes in the river but na you I wan taste (say, say, say, say, say, say, say)Chop you and clean mouth, eat you for lunch (eh)Have you for dinner, unto the next (confirm)

Oya, spekele, spekele, dun gbaga dunBenin boys no dey rest, oya ji ma sun (ayy)Say we see opportunity we no fit zuzu (eh)Small thing come out use am buy 4matic

Small circle, big money, dirty moneyChubby body wanna gum me, ah (confirm)New Benz oh, incoming (eh?)Sexy body, tell me what time that you coming (eh? Wahala)

See money, see am, see, see, see money o (see, see, see money o)See money, see am, see, see, see money o (see, see, see money o)See money, see am, see, see, see money o (say, say)See, see, see money o, wahalaSee money, see am, see, see, see money o (say, say, say, say, say, say) (see, see, see money o)See money, see am, see, see, see money o (eh? Confirm) (see, see, see money o)See money, see am, see, see, see money o (say, say, say, say, say, nor go dey)

Yo, XKi-

watch video below:





Source link

Add a comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement