(Music + Lyrics + Video) Rema – OZEBA


Rema – OZEBA

Advertisement

Rema – OZEBA Lyrics + Mp3 Download Free Audio and video

Nigerian singer, rapper, and songwriter, Divine Ikubor known mononymously as Rema has dropped a hit new song tagged “Ozeba”

The song Ozeba by Rema is out now for fast download and stream now on Amebo9ja Media.

OZEBA LYRICS

London (London)Another banger (banger)

All of my guys them dey tell me say me I be party animalWho be that girl wey dey shake her ikebe for back? Me I want her, I like her (arrg-arrg)Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come, come)How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march amMe wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (grr)

“Rema, what is the matter?”I go prove to them say somebody badder, ehSomebody wicked, ehI go do my best to make all of una vexI don comoti for my set, I don interceptI dey put the game for resetShey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn?

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozebaOzeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozebaOzeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra)Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Emi ati àwọn guys mi, ita lawa, emi itolowoItalawa, itolowo, ita, itolowo, eh-ehThey want a banger? Ehn-ehn?Give them back to back, ehn-ehn?Buss up their medulla, arrg-arrg

Tell all your faves that I ask you to ask them, “Who’s their daddy?” (Huh)H-I-M, huh, I’m that nigga (uh-huh)I’m that, huh, I’m that nigga, huh (uh-huh)Father figure (uh-huh) huh, huh, huhI dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebeInternet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété

“Rema, what is the matter?”I go prove to them say somebody badder, ehn?Somebody wicked, ehn?I go do my best to make all of una vexI don comoti for my set, I don interceptI dey put the game for resetShey you wan gatekeep who sabi jump fence, ehn?

Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozebaOzeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozebaOzeba, ozeba (ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozebaOzeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (ahh)Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozebaOzeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (arrg-ra-ra)Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozebaOzeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Listen and Download below:

Watch official video below:





Source link

Add a comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement